Well done my country people e take me time to fit find una for this place. Why we hide here na anyhow sha I thank God say I don finally bsee my people. I nor too dey active for here but as I don see una so believe me I go dey enter wella. My calling na to dey play chess na my favorite thing for the world be that. Anybody way sabi play here make e send me message make we connect for LilChess
I buy my first Bitcoin this year as I see how much those boys way get Patricia dey make. Now I know say something dey special about this Bitcoin something
Username: KarpovE4
Gender: Male
Skills: Chess Player
Congratulations you are a member. I hope this boost will motivate you to be a better poster. Do not limit yourself to our local threads explore other parts of the forum and gain more knowledge. As much as we would love to help you here we are all still learning, it is better to bring your questions to a much wider space.