Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
BIT-BENDER
on 12/12/2021, 15:55:50 UTC

Are nft is not risky?

If I buy nft today, can I sell it very fast?

If I buy it at 5000 naira, can I sell it at 6000 naira very fast?  if I increase the price more, will I sell it fast?
If na like this the NFT thing easy every body go don dey blow one by one be that, it's never possible to make money so fast all because you bought NFTs like I been don talk for my previous post e no to hard to create your own NFTs collection, right now every new project wey come dey like create there own NFTs asset even some of them know sey e no go get value now or in the future, but because they want that investors money the shill it to the best of their ability, in a nut shell be careful about which NFTs you dey buy