Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Wiwo
on 13/12/2021, 19:24:32 UTC
User name: Odusko
Location: Abuja-Nigeria
My people I greet una I dey happy to fine my self for this place today. This country nawa
Welcome onboard, the name of this forum for pigin be say:  life no balance arena, trust no body, don't trust me because you no know my mind and no mind rank just work hard and pray. E be God we're de help person.