Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Dbdhsgsgsvddv
on 15/12/2021, 19:24:43 UTC
I I honestly think the choice is your either be it bitcoin or niara and I no understand you, the thing be if your naira dey bank or where ever you dey put am its fixed your 100 naira for example for you bank go remain 100naira except your Bank cut charges so e no dey volatile like Bitcoin, but the thing be say e dey drop value, the thing wey you go use that 100 naira buy now when e drops value e no go fit buy am again, as for me I only convert Bitcoin to naira when I have to.
Thank you I will like to use stable coin like USDT now, it is like dollar, it is good than naira. I can prefer gold this time, like gold back cryptocurrencies but I do not know how I can invest in it. I can decide to convert to bitcoin back in increase price time.