Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Smartvirus
on 06/01/2022, 09:22:59 UTC
~snipe~
~snipe~
Watin con be this one na...? I con deu struggle to read watin suppose be my own language again. Me way think say I strong for the matter. I con dey struggle to read. Omo, we no need this kind rubbish here abeg, na either English or pighin. Local Board supposed dey function on generally accepted language and for naija, na English and Pighin, any other thing no follow abeg. The English na to favour foreigners way wan pip to see how e dey be for here.
Translation no sure abeg are person no scatter this place for us. One naija!