Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Charles-Tim
on 06/01/2022, 20:14:28 UTC
Than for for to dey speak watin the next man no go understand, that one cast.
E just be like say we dey drag the matter wey no worth dragging for, I hope you people fit understand the reason I post this. No need for a king to dey fight saying he wan be king  Grin.