Senior Man I dey loyal, I dey under ur bonnet like this!
lmao, inside bonnet dey hot ooo, you nor go like dey under umbrella, lol.
Our people say ,
Kolanut & palmwine wey dem go take serve elders for evening, na for morning dem buy am, because you fit nor see am buy later.Meaning - Make proper preparations always.