Post
Topic
Board Other languages/locations
Merits 1 from 1 user
Re: African Proverbs in Pidgin
by
uchegod-21
on 07/02/2022, 19:01:07 UTC
⭐ Merited by Mpamaegbu (1)
Senior Man I dey loyal, I dey under ur bonnet like this!
Boss Mpamaegbu , I dey loyal,you dey do more than enough for here
I wan dedicate one Proverb for our guy here wey dem hack em account his name is Gasty4.
Proverb:Person wey hold me for ground hold himself join.
Meaning:He who oppresses others is indirectly oppressing himself.
Person wey hack that account no fit userm for good thing, because oga brainboss don already tag the account.