Name: Edith1994
Gender: female
State of resident: imo state, Nigeria
Skill: trader in crypto currency ( apart from being a trade I'm into cosmetics and wines)
I dey very happy when my friend tell me about dis platform, when I con become member I con see am well well say everything wey e talk about the platform e worth am.
You do well by reaching out to your Naija brodas and sisters here. You are welcome.
I know the kind of joy wey em d give for body getting to know about this forum. But dey matter be sae everybody for dis forum suppose not to review his or her real identity. To avoid make person no trace you tomorrow cos na digital world we dey.