Our new user eddith1994got banned yesterday for those still wondering why I excluded newbies from my
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.40 stats here is one of the reason, these users come to the forum with the wrong motive and got banned before they even started their journey. Make we dey try dey use our head and make we be good example to other upcoming newbies. I talk about am sometimes ago.
For sometimes I never show face here due to some personal issues. Sorry for the Edith1994 dem ban. I no even know say the account from our community. When I enter Beginners and Help board, I saw many topics the Edith1994 open. Those topics sef no too get quality.
Even for the post wey make dem ban am, wetin em go copy for internet no even relate bitcoin or any technical something. Na pity say dem ban person for off topic matter.
The two accounts don create plenty topics for beginners and help. I dey ignore the threads because the posts na low quality or e nor interest me. I give them warning yesterday weda them nor dey online to see am I nor know. I hope rich222 can correct his mistakes before it is too late.