Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Rruchi man
on 10/03/2022, 22:30:10 UTC
We now have a thread for Nigeria premier league predication and discussions.  The Nigerian premier league is way ahead but the season isn’t over yet. I hope we can make the thread ours with interesting discussions and club rivalry.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5389041.msg59476200#msg59476200
Very nice, but e nor go easy ooooo...9ja ball nor too dey gel to watch ooo, i nor know if na just me oo, but i dey like to watch ball with good quality, good sound, and good video quality plus commentary wey follow, our league sometimes (very sorry to say)  never reach like that... e dey dey somehow, nor be say good players nor dey oooo, but the packaging too poor...i hope the league improves shortly, or i suddenly pick interest and can manage it.