One Naira Can Be Equal One Dollar Says Sam Zuga
I was thrown into amazement when i red about Sam Zuga claiming that he can help our Naija #1 equals to $1 if we give am the opportunity,
Na Buhari and APC weh I blame. They have made us a laughing stock to the point weh Sam Zuga come deh put mouth for something weh him no fit do. Him never fit steady his Zugacoin e come remain to solve the massive problem weh Nigeria get. Him want to follow that $1 to N1 weh APC carry deceive us start, e no go work. Na format to take enter APC government to cut him own share of the loot Zuga deh find.
My brother everybody dom take naija like cruise, anybody feet wake up go media house pay money talk anyhow unto say dem no dey hold person for wetin him talk for here. Buhari and em people wey promise naija people say em go end the insurgency wey been dey worry for Good luck administration in 1month if em enter power how far today? No blame Zuga em dey try use method wey other people dom use enter power try em luck. Las las na to turn snake and gorilla pack money zoom then another person go come too.