Username: Sacrod
Gender: Female
State of resident: Kwara
Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Sister welcome on board, this na our home for forum and I happy say u locate home shapely as u join forum. As u come so abeg follow d rules and regulations when dey forum, nor carry another person write up showface like say na your own ooo. Just do ur best and u go Excel and learn a lot from this forum.