Username: Sacrod
Gender: Female
State of resident: Kwara
Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Welcome to Bitcointalk. This na correct place to dey if you be crypto person. Abeg read the rules and regulations make you understand wetin they make things flow well for here. Nor ever think to break the rules the consequences nor be here.