Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
SmartGold01
on 12/05/2022, 12:32:52 UTC
Username: Sacrod
Gender: Female
State of resident: Kwara
Skills: Data analysis using STATA and SPSS

I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.

welcome our sister.
the matta no be here but as you follow gum body here make you also put eyes for ground onto ur pipo balance here. if na anytin wey you dey find challenge just come relate with pipo them go make way for you and answa the question wey be say go help you shaping your matta. just feel free and relax.