Post
Topic
Board Other languages/locations
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Mpamaegbu
on 15/05/2022, 02:33:40 UTC
Oga Mpa you and uchgod-21 una too much, this kind better thing wey una and other senior men dem dey do here no be everybody go feet doam.
My guy make nobodi deceive you oh, d koko be sey without junior men d senior men be like basket wey dem dey pour wata enta 🤔

Quote
Person wey em manhood dey ok no go understand the pains wey person wey get gonorrhea dey face.
Na true. My people dey call am elephantiasis of the scrotum. Na im be ibi 😆. As I read dis ur comment I come rememba wetin I talk some years ago here for down 👇

In addition, your post brings to the fore of a popular saying in my tribe, this I will loosely translate here - A man with a healthy penis doesn't know the travails of one with the elephantiasis of the scrotum.