Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Nigeria (Naija)
by
Pouvoirp
on 23/05/2022, 11:08:44 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
Hey my people, how una dey?? I sai make I hail una.

My name Nah pouvoirp and i be confirm naija pikin.
I don dey for this forum for some time now and I still be newbie and just dey discover sai Nigerian board dey the forum.

I don dey hear about this crypto stuffs, like bitcoin, nfts, defi, metaverse and the whole matter dey scatter my head, so I go need  help of senior men and women here to understand am better. Abeg, make una no vex for my questions because I still be newbie.
 I wan thank @CryptopreneurBrainboss for creating this platform. I appreciate your work for this forum and for our Nigerian people for hear.