Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
The Author
on 07/06/2022, 10:54:08 UTC
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?

u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.
Ajeh!!
Una dey motivate me oo!!
Omor I nor know say we get legendary member for naija oo
Twaleh for you senior comrade