Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
BIT-BENDER
on 30/07/2022, 19:19:42 UTC
Men them I greet everybody oh. I be new person for here,  so I say make I introduce myself to my fellow naija people and associate with my fellow brothers for the forum.

Actually I no get good knowledge about Bitcoin but I believe as I don see myself here and with my mindset to learn I go Sabi small small from unah.
I go really appreciate if I get some vital info on how this forum the run make I know where to Waka and not to.
Unah Weldon. Although I don get few ones myself but it go go well I get to know more.
I specially welcome you to our court yard for the Forum where we Dey carry Dey yarn Nigerian related matter and also many things of interest. I hope say you don check out the main forum rules because that thing go really help you make you survive. Also we get our little process as arranged by our person Brainboss and that is format of introductory post. I believe it’s brief and detailed you can check that and more like our rules and regulations here. Welcome again Alaye.