Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Mr.right85
on 31/07/2022, 22:38:07 UTC
My chairman @CryptoprenuerBrainboss we go understand say Nigeria no be a nation wey the leaders really care about the country itself, the naira is really devaluing and that is becoming very alarming but rather than source for means to tackle it the government always make the wrong move, .
I can say that Nigeria is not a country that the leaders want to welcome Crypto-currency.
To be a Nigerian eh,e hard o, e hard true true and no b lie u talk say, no leader dey look anybodi face. All of dem see d seat a where dem go cari accumulate fortune way go last upto dere 4th generation.
I dey read stories way white go just separate dere pikin frm inheriting all dere wealth nd instead, run NGO program way go tak card of d needy. Dat no b Nigerian leaders. Dem no evn knw if dem get nxt generation, na to commot d mony first.
We need better restructuring for dis country nd na my wish say mak votes start to count. Na d only way we fit help ourcefs end dis negligence.

Quote
we have seen them even once threatening Ali baba exchange because of the value they placed the naira at
I for lik dey in on dis news way concern 9ja nd Ali baba. E be lik somtin way go interst me. If e gt way u ft relate me, d update for sure 4 me.