[3]: First timers abeg just introduced yourself so we fit relate weller
Username:
Gender
State of resident (optional)
Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)
Ahh this our God too wonderful I swear. I just land for place and the first thing na to see my people. Hallelujah! Make I follow introduce myself sharp sharp
Username; knowngunman
Gender: male
State of residence: Lagos
Skills: shoe maker
I beg make una no fear my name at least I no be unknown gun man

make person put me through for this new environment please