Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Marykeller
on 20/10/2022, 10:00:00 UTC

WATER FOLLOW RUN AWAY FROM ME EYE'S THIS DAY TOO, MAKE THE SOULS OF THOSE FALLEN HERO'S REST IN THE BLESSED MEMORY
  Today make am completely 2 years already.
20 /10/20 was indeed a black day. Wey we no go ever forget our fellow youths wey dey brutally shot dead simply because dey just d ask for good governance from the government and to end police brutality for the country.



Make Nigeria happen to any youth who go vote for those wey d behind this massacre just because of tribal and ethnic sentiment.