online screen resolution changer
WATER FOLLOW RUN AWAY FROM ME EYE'S THIS DAY TOO, MAKE THE SOULS OF THOSE FALLEN HERO'S REST IN THE BLESSED MEMORY Today make am completely 2 years already.
Anytime I remember endsars, I no dey cry, but e dey give me hope and dey give me convintion say this country can be taken from the old, criminal politicians. Even dem wey be policians no believe am as e been happen.
Make Buhari maintain this him electoral reform very well and leave it as a legacy. Make INEC do their work without partial. E go better say Peter Obi go poll fail, we go know. But if them try riggam out, hmmm na Endsars promax go happen.