I no dey like talk about this matter cux if FG fit set up panel and no single person come to claim say their person die for lekki how you go expect me to comment for wetin no happen? I dey wonder wetin una dey weep for tbh. E dey unfortunate to see our youths wey suppose join hand with government
all ur comments dey wonder me weda u bi 9ja guy. r u really a nigerian? Or u bi spy in di forum. u kno di kind threats Nigerian army, police mouth on any person wey 4 come 2 say my pesen sef die, oboy use ur head pls. Nigerian army deny say dem no kill anyone but later dem agree say na di govenor send dem.