Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Mpamaegbu
on 26/10/2022, 04:53:32 UTC

As dem nab those wans na, dem go still release dem unconditionally come meet us again for society to continue dem havoc. Meanwhile, a court of competent jurisdiction don tell FG to release Nnamdi Kanu but Buhari and his men sey dem won't ever obey dat court order. Dis coWtry na real mental case. D injustice just dey too much.