CNB's Plan to Scrap ATM.
Dis tori eh, I gats go fine am as I see am 4 here nd d mata b say, we dey confuse 4 dis we naija. We knw obviously watin b our wahala bt, we no get d zeal to tak solve am. Nw lik dis, youths don wake up to change d country bt, does men dem wa 4 crown there effort no dey put body.
Imagine dem now dey reason to commot international produced debit cards nd possibly, them dey reason get deee own gateway. E no go b bad idea o bt, dem go soon kill d idea b4 e set finish nd pple 4 we naija, dem no dey tak time or moni put 4 watin 4 b beta.