No b watin b say, na election time, pipo go con dey print demselves on top bag of rice.
It has already started na. The other day I see some wey them display for Facebook and na Tinubu own. If you ask am now he will say he was not aware of it. Or make him even accuse PDP or LP say na them deh distribute am just to use am run him down.

Senior man, that your merit score hang my mouth sha. You know wetin I mean na. Na the thing weh come make our people be like them no get mouth for anywhere. I go change am for you before that 419 overtake you

Hold my hand as a Newbie and take me through this Journey together. I promise I won't take this for granted. I love you all and hope to see you around.♥️
Welcome brother. It is good as you enter this place to identify with your country people. But you go need to use the correct format weh we deh use make the proper introduction. See the format for first page.
I do not see any need to provide more information publicly. If you are interested, please contact me in a private message. Thank you
Na you need something and na you no want to deh polite. Na wa for some people self. You never deal with anyone for here before, even am not sure anybody sabi you here self until now. Brother, why not calm down and be polite to get what you want. That is just my 2 kobo advice.