Una good evening my pipu, I sincerely happy as I see say naija too dey part of their option here. I don register since last year December and uptill now I no still understand wella wetin this platform mean, but once I jam this naija room I no say no how no how my own go explain better for me. So pls help your Boi here I am very new to this system I just dey see different things about bitcoin up-and-down I no understand