Dem nor dey ask He-goat where im sleep. Na whether im wake from sleep or not dem dey ask am..
Abeg, I go like make someone analyse dat proverb and still tell us situations where we fit apply am.
My oga, dis one nah deep talk oh. But I go try give am meaning as I understand.
Meaning: You matter less to people when you have nothing to offer them Situations wey we fit apply this kind scenario plenty. For instance, for society, we dey see how poverty dey bring insult or trouble where e no dey b4. Biko, seniors for here, make una folo put mouth.