I grit u better persn. I sabi say, u dey new 4 here nd I evn lik d better post way u try 2 mak here so. Dis kind post dem no n watin dey common 4 here nd na watin som sir. men dem 4 here wan dey see na em u don do so. U try well well.
D part way u ft help us do way u no sabi nd I go lik mak u try learn b say, u go try dey reduce ur picture size mak e no for cover evry evry. Mak e try dey medium, so if persn wan luk well, e fit evn zoom nd e go see watin e nid confirm. As e full evry evry lik dis, d work no con too fine. U go try eh.
I grit u.