~snip~
There is a silver lining in every cloud. Sorry for the loss for the crypto market, e touch everibodi I nor go lie you. Sometimes me sef dey weak to open Binance or any crypto app. But nothing spoil because as e be now na who get live get hope... as e red this year, e go soft for is next year. I get better expectation for this If this ALGORAND and FIFA partnership because I sabi the implication- if fit do 3x in like 3 days.
All this hack and projects going bankrupt dey hold that project back as the whole cryptocurency market dey in negative movement. Assuming everything dey neutral (I no dey even ask for bullish trend) that project for dun receive some push as World cup no be small event. Also this years world cup get as e be as I dey see rumors of people wanting to boycott the world cup due to the rules wey qatayjustbdey stone stone everywhere. As for the losses, na normal something na this space give us the money so if him take some share as our dues we gas pay no issue but the main thing be say, make e make sure say we go smile tomorrow.
In other news:
Crypto-obsessed Nigerians reel as FTX collapses. Abeg anybody wey dey here dey badly affected by this FTX collapse. You be trader wey dey use the platform and some of your funds been dey there abi you be investors wey buy one or two coins for that exchange and keep and there. Anybody? I pray no body been dey affect wey we know personally as this one no go easy oh.