Meaning: Do not be happy about someone's disability because they have the ability to achieve what you have right now and even more.
Oga boss I greet you. This wan you talk na exactly wetin dey wori pipo. Small achieve you feel say you don big pass evribody. This your own don inspire me to drop this one but the house go help give meaning to am.
Who dem give quit notice no dey pack for daytime