Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Marykeller
on 23/11/2022, 19:42:00 UTC
President Buhari unveil New Naira notes
Our number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notes
Na the image be this
Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.

It is nice but weti make dem 2 change dis currency sef? Di changed sef I no see anything oda thing dan di color. Every oda thing still dey kamkpe.  Nd di color sef dem no used thick won, di color e dey very light.



If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy.