Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Davidvictorson
on 23/11/2022, 23:53:42 UTC
~snip~
For me, I nor see anything wrong with the new redesign sha. I just believe say Oga Meffy don achieve him aim. Plenty people don comot the old Naira notes wey dem store for house.