Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Frankolala
on 25/11/2022, 19:26:58 UTC
Blockchain Scholarship for Nigerians

The Buhari government don accept to offer scholarship to Nigerians wey dey interested to study blockchain technology for Nigeria.

NITDA the organize scholarship programs for 30,000 Nigerians. If you dey interested and you wan apply. Make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSdzZ-dOj8idu0DVKAqmNQEzCYz8Hbxddi_sci6vTcljQJWCBQ/viewform

If you wan apply for mentorship for various states, make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSd2SuTr7Io1WlG1E_qSCK9HX-HRB4UfNhQchyAP4Iis3p2glA/viewform

This na positive step by Buhari led government to empower young people for blockchain skills. At least this go transform the country
Dis na good news for us na now I believe say government don finally accept crypto for we country for them to come up with this initiative. E make sense well well at least na opportunity for people we won learn about blockchain to get the knowledge and skill.

I hope say all these no be disguise because of election because this Buhari government no straight o,I hope say this scholarship go be open floor no be the one wey this government men go pack all the slots give dem children or their relationship.