Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Cryptomiles1
on 28/11/2022, 08:12:43 UTC

Lols.
No be joke Sr man, but any how e be I believe say betta go dey for we youths onto say if new presido enter seat chance go dey for boys and as them dey promise up and down make e be so becus wetin politicians done do use no be wetin person go carry play again or even believe them. If e go be say changing if notes na every 4 years or 8 years e go sweet me well because looting no go dey again instead them go want to make investment for we country whereby factory go plenty or company go full everywhere because dem know say after their tenour money don expire.