Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Anguwa
on 28/11/2022, 21:46:39 UTC


The OP, forget to add say the deadline na 28/11/2022 wey be today

This is na the best thing wey Buhari government don do since him enter office and e good make we grab am with two hands.
Best tin how?, me I no understand weting u mean by best ting oo, because dis one self we never de sure weda we wey apply go get enter, because me and u know say dem fit just put their people name wey know person but if u no know any bodi na to pray join am oo. Pesin no get option na just to register and try luck, but if them actually carry us for this training e go make sense sha.