Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 3 from 1 user
Re: Nigeria (Naija)
by
Marykeller
on 28/11/2022, 22:32:23 UTC
⭐ Merited by uchegod-21 (3)
Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkdd
Em d good as you take share this job update for everyone to stay connected through telegram and WhatsApp for job vacant positions(interviews) for people wey d stay for Abuja and Lagos. As some of us wey no d Lagos or Abuja, no be to come find house come Abuja or Lagos since no better work d our states(lols). The way our country d go, I no like am via job mata. Job opportunities supposed d all states as FG take promise us during election campaign. Up till this very moment no better job d available for youths of the country except sae you get connection. Check out Qatar wey d host the world cup d ranked 15th for country wey the produce petroleum for the world while Nigeria d ranked 14th. According to wetin I hear, they talk sae nobody wey d for Qatar d poor while for Nigeria, millions the suffer for the hardship wey d government cause. Our leaders dey greedy na em be the major problems wey we d get for this country, they prefer investing in other countries, looting governments money and also buying expensive things for themselves and families