Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkddBuh sorry o if just come chuck mouth like that, how e be say pipo wey dey here go still dey cry for work because as far me know be say no government work go fit kip you as here dey kip you, no pressure or command or even to trouble you self. Here na to just strikely adhered to rules and regulations and everi tin go soft for you all less say you no get better rank here if not here pure wella.