But baba God e no go come down and vote na still we we go still vote the candidates. So you beta know whom you go vote from now. We should remove sentiment, tribalism, religion and nepotism, obi is beta than any other person candidates in this presidential candidates. PDP has ruled but nothing come, APC has ruled but nothing come out. So let tried another person.
The more you people talking about not being sentimental, tribalistic and whatever, the more I see sentiment and all you mention in the statement. PDP has ruled, yes! But was it Atiku that ruled? No. APC also, it's not Tinubu that is ruling now. Obi was the part of the PDP that ruled before. He's not Saint as you all portray. Na sentiment sef dey make us support Obi all in name of na Igbo turn and nothing more. If we are to be fair to ourselves, kwankwaso and Sowore are better choice too but sentiment no go allow us to see.
My broda i dey get your point, because this our country na everybody nai be the country problem. Everybody is just been sentimental say APC don rule before and PDP sef don rule so make another new party try out and say old men dem don too rule us but one thing wey we forget be say even this proposed obi sef na still the same parties him comot from and him too no be saint but the fact wey i just like about this time election be say Nigerians for once get choice to turn up to vote person wey dey their mind and the thing be say make e no be because of sentiment sey him na labour party or na igbo man or him dey younger than the other two candidates