Hello everyone how we Dey na, I see a post for Facebook wey person Dey talk say Binance na the reason wey dey make serious adoption for crypto-currency in Nigeria.
We all no say exchanges like Binance are centralized and no support or protect person privacy at all, so Wetin una think, personally I no go attribute the success of Crypto-currency in Nigeria to Binance.
The success of Bitcoin in Nigeria has to be accredited to MMM as without MMM many people no for sabi wetin Bitcoin be or pick interest in the currency and as them come understand am, dem begin to teach others and today we get an army of Bitcoin enthusiast for the country. I no sure say binance dun do any promotional advertisment for Nigeria concerning cryptocurency instead then just dey lockup. So how then did they influence the growth of cryptocurency on Nigeria,
The thing be say Nigerians, we no dey hard wan find comfort and na wetin the exchange dey sell (comfortability) which is why dem dey get alot of patronage from Nigerian and make e no be like we no fit used another platform like that bit because they f Binance simplest many people dey rely heavily n them for their best cryptocurrency experience. Without Binance cryptocurency fr still popular frnthe country as w popular.