Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Mr.right85
on 04/12/2022, 17:13:50 UTC
Top 30 active users in NOV 2022 extended.

1. Agbe [29] 5 Merits awarded
2. CryptopreneurBrainboss [24] 0 Merits awarded
Omo, d 2nd runner up award mak me last. E 4 better day una no put am cef. Omo zero hash o. E no mak am dfrent frm d rest of us way no com out anytin. Zero, e no pain me  Grin. Agbe jst dey dust evry body. U deserve am no worry. Una too much.

E gt pple way no mak d list, aside frm d pple way dem sideline via say, dem neve reali rank up, we knw as d mata be bt all of una, una dey try. D initiative too nice. E go help dey boost participation wella. I 4 like see persn beat Agbs 4 dis month own o, me no strong rch, my bone no strong. We go dey try shah.