Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 2 from 1 user
Re: Nigeria (Naija)
by
Maestro75
on 04/12/2022, 17:16:09 UTC
⭐ Merited by fillippone (2)
As I promised, 10 merits has been distributed among the top posters of the local thread. As I no fit merit myself so I comot myself from the award and put in 4th place user. Everybody is appreciated for their efforts as we dey put in work to make this thread active, e no easy.

Bros you are a man of your word and that is why you na big name here. I was not expecting it sha but e good as you comot yourself make I follow eat for the game. But another person supposed merit you na because no be only you talk put for the matter. Those other people weh talk say them go put merit, make una show face.

Congratulations to all the winners and more of Bitcoin/cryptocurency related discussion happening in Nigeria on the thread please and not just vote Mr A, B or Mr C

Politics deh around the corner and e go hard us make we no talk put for the matter. We deh put mouth for other countries election e come be our own. Abeg make una leave us make we talk the talk. We no go too talk about Pa Yekini, the man weh him hands and legs deh shake  Grin