Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Davidvictorson
on 08/12/2022, 14:07:51 UTC
~snip~
Agbe this your achievement nor dey easy at all. I dey well aware of the struggles you face when this year been start even d time wey you almost hang boot. Las las as dem don talk already, na who give up fuck up. Kai, I remember that post wey dem criticize you finish. One tin wey I admire about you be say you dey ask questions and listen to d advice of senior men for we d forum. Like oyibo talk, you have ridden on the wings of the elders and you have replicated their results. Well done and cheers to more contribution.