Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Anguwa
on 08/12/2022, 17:54:28 UTC
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
I de happy 4 u because dis kin achievement no be small tin bro, congratulations, I know say u don do better tins 4 dis forum wey make people recognise you, from d thread wey u create come use ur btc signature moni buy laptop com use am teach you community people, na very good work be dat, I wish say u soon enter legendary merit make u just de wait 4 activity. And as u don get ur own merits, make you use dem support oders wey de below u