N/B: Before this week go end or early next week I go drop post here about why we never get our local board and when we go get am.
Drop am make we know our fault, whether we 2 tok politics or spammers too plenty for we side. If dem di leaders of the forum here say make we remove politics make we remove am oo. Di way dem want nai we go follow bi dat. Dis thread bin dey exciting before mani of us come here and dem say our political discussions dey affect the thread development, make we remove am kpatakpata. So dat those wey dey come e no go come meet politics here. even the poll show dat 95% e no like di politics, there is no need