2. Make una allow igehhh to count the 7 he has started, because really if you look at it, politics is more than cryptocurrency which the core mandate of the thread.
Bitcoin cannot Exist Without Politics
Make una use the poll, many people no go fit air their views as e go belike dem dey attack each other so with the poll anonymity dey granted. Political Bitcoin related discussion na wetin we dey talk here right 4rm time and that isn't what is been kicked against (so the community isn't confused), what is been kicked against is, will mr A win or Mr B win etc and all those campaign related posts are making the thread look messy. If any news about the currency or Bitcoin is discussion then we can bring that discussion to the thread. If them pass bill wey go affect we nation or targeted at the Bitcoin community we fit bring am here discuss.
Nobi if politicians rise one leg up, we bring am come table. Understand the kind of discussion wey you dey bring come table before you create that post. Make everything wey we engage in give us more wisdom, no be to they drag drag wetin we know say no get any benefits to us and usually this kind topics dey bring argument between members wey fit lead to one thinking the other is been disrespectful.