E no go hard me believe say these stupid rule imposed by the central bank of 9ja nah APC government they fuel am to happen because this go only work for them favor as na them dey power, I no understand wetin them wan turn us into ohhh.
We need do more than this election election something ohhhh, imagine bringing out a law that will only benefit themselves, this people are completely sick they're not after the betterment of the country but selfish minded what the bloody hell.
E good as house of reps done halt am for now, I go also love am if them go fit stop amz entirely, APC government nah faluire first first, any person weh dey support them they sick in the head. You don't know better.
E be like say your problem no be really the implementation of dis withdrawal limit oo, na APC government be your problem sef. As dey don talk am make we see how e go be even though we know say e no go favour many people and dem d leaders make am look to us say dem go hear am too for body. Any new policy in d country is always accompanied by positive and negative comments, either ways one has to be done for the betterment and d the nation. Lets see the reason why dis was implemented when the CBN Governor appears in the house of representative in Abuja soon to explain himself for dis new rule wey him set for our naira.