Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
sokani
on 10/12/2022, 22:20:32 UTC
Make una use the poll, many people no go fit air their views as e go belike dem dey attack each other so with the poll anonymity dey granted.

Baba... abeg I dey find am difficult to use the poll, I done touch the options wey I wan pick but e no dey response, and I come dey reason am say maybe the time for the poll done elapse, and no be only thread I dey get that issue. Abeg why e be like that? abi e get wetin I no dey do right?