Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria (Naija)
by
Mr.right85
on 11/12/2022, 18:48:00 UTC
One of the things people failed to mention each time is the other column of the policy that stated that if a citizen wants to withdraw an amount above twenty thousand nairas will pay fees of %5 and 10% respectively. That means citizens have not restricted to only a daily 20k per day withdrawal but can withdraw above that amount if they are ready to pay the fees which will become taxes for the government.
Na here u tak talk am finish. I nevr bin tak note of dis side until nw way u don emphasise on am. Bt no naw, 5% - 10% na big moni b dat na. E much abeg! Dem no want mak pple dey deposit again b dat o becus, any moni way commot 4 bank, e no go dey go back bank b dat nd nw as I dey reason am, na everyday withdrawal b dat o. Pple go jst dey withdraw to hold even wen dem no need money. Dat go mak d ATM queue nd bank queues dey long nd tiring.
Dis policy get plenty rough edge. And we knw say, no b evrytime way dis transfer tin dey go successfully. Delays dey result normally nd evn wen u try resolve am, most times, dem go guv u 21working days... I'm if na persn business capital hang lik dat, na wahala o. Mak dem for review dat policy abeg, e too harsh. All dis govment matter eh, tell me why crypto no go swit us!